Nigeria don record 18,480 confam cases of coronavirus infections.
According to di latest report from di Nigeria Centre for Disease control, NCDC, di kontri record 745 new confam cases of Covid-19 disease and e don enta 35 out of di 36 states of di federation including Abuja, di federal capital of di kontri.
- '"We no dey aware of any Covid-19 case for Kogi State"
- How one Lagos coronavirus testing centre dey operate
- Wetin be di most promising coronavirus drug?
- 'I bury 34 corpses in just four days for Kano'
Dis na di breakdown of di latest figures:
745 new cases of Covid-19 in Nigeria
18,480 confirmed
6,307 discharged
475 deaths
Lagos-280
Oyo-103
Ebonyi-72
FCT-60
Imo-46
Edo-34
Delta-33
Rivers-25
Kaduna-23
Ondo-16
Katsina-12
Kano-10
Bauchi-8
Borno-7
Kwara-5
Gombe-4
Sokoto-2
Enugu-2
Yobe-1
Osun-1
Nasarawa-1